Du Plessis vs Adesanya - Who go win UFC 'battle for Africa'

Wetin we call dis Video, BBC Sport Africa visit di Pretoria training gym of UFC champion Dricus du Plessis.
  • Author, Ben Miller
  • Role, BBC Sport Africa

Di UFC don place di bitter cultural dispute between Dricus du Plessis and Israel Adesanya front and centre for im build-up to di promotion of di first ever all-African title fight wey go happun in di early hours of Sunday morning.

Adesanya, wey don tok about im "beautiful childhood" for Lagos bifor e move to New Zealand at di age of 10, don accuse Du Plessis of disrespecting di so-called 'African Kings'.

Dem bin give di title to di 35-year-old alongside Kamaru Usman and Francis Ngannou wen di three of dem hold UFC belts.

"Di belts dey ever go to Africa");